Difference between revisions of "salute"
(→Naija) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
{{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}} | {{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}} | ||
===Synonyms=== | ===Synonyms=== | ||
− | [[greet]], [[cut | + | * [[greet]], [[cut head]] |
+ | |||
===Antonyms=== | ===Antonyms=== | ||
[[disrespect]] | [[disrespect]] |
Revision as of 16:49, 26 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English: salut
Pronunciation
- saljut
Noun
- Greet wey person dey greet another person.
- Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk. — (NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
Oga I dey troway salute. — (NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: greeting
Verb
- Make person dey greet anoder person.
- I salute di officer. — (NSC_2020, I saluted the officer.)
- As deir oga enter, dem begin salute am. — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)
Synonyms
Translations
- English: to give courtesy, greet