Difference between revisions of "salute"

Line 11: Line 11:
 
* Greet wey person dey greet another person.
 
* Greet wey person dey greet another person.
 
:* {{ux|dv| Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|(NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)}}
 
:* {{ux|dv| Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|(NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)}}
{{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}}
+
:* {{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}}
 +
 
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
 
* [[greet]]
 
* [[greet]]

Revision as of 16:54, 26 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English salute

Pronunciation

  • sàlú:t

Noun

  • Greet wey person dey greet another person.
  • Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk.  — (NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
  • Oga I dey troway salute.  — (NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)

Synonyms

Translations

  • English: greeting


Verb

  • Make person dey greet anoder person.
  • I salute di officer.  — (NSC_2020, I saluted the officer.)
  • As deir oga enter, dem begin salute am.  — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)

Synonyms

Translations

  • English: to give courtesy, greet