Difference between revisions of "salute"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person. | * Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person. | ||
− | :* {{ux|dv| Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|( | + | :* {{ux|dv|Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|(NSC_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)}} |
− | :* {{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|( | + | :* {{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}} |
===Synonyms=== | ===Synonyms=== |
Revision as of 05:56, 20 December 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: English salute
Pronunciation
- sàlût
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person.
- Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk. — (NSC_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
- Oga I dey troway salute. — (NSC_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)
Synonyms
Translations
- English: salute, greeting
Verb
- Make person do someting wey show sey e dey respect person.
- I salute di officer. — (NSC_2020, I saluted the officer.)
- As deir oga enter, dem begin salute am. — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)
Synonyms
Translations
- English: to give courtesy, greet