Difference between revisions of "salute"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* sàlút
+
* sàlût
 
<sm2>Pcm-ng-salute.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-salute.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-salute.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-salute.m.ogg</sm2>
Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person.
 
* Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person.
:* {{ux|dv| Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|(NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)}}
+
:* {{ux|dv|Unless you give di full elders for council deir proper '''salute''' dem no go let you talk.|(Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)}}
:* {{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)}}
+
:* {{ux|dv| Oga I dey troway '''salute'''.|(Boss, I am showing my respect by greeting you.)}}
  
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===

Latest revision as of 11:30, 5 June 2023

Naija

Alternative form

Etymology

From: English salute

Pronunciation

  • sàlût

Play


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person.
  • Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk.  — (Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
  • Oga I dey troway salute.  — (Boss, I am showing my respect by greeting you.)

Synonyms

Translations

  • English: salute, greeting

Verb

  • Make person do someting wey show sey e dey respect person.
  • I salute di officer.  — (NSC_2020, I saluted the officer.)
  • As deir oga enter, dem begin salute am.  — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)

Synonyms

Translations

  • English: to give courtesy, greet