sapele water

Revision as of 14:37, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Deltal: Sapele (name of place for Delta state Nigeria), and English water

Pronunciation

  • sápéléwɔ̀tá

Play Play

Noun

  • Hot drink wey dem dey use palm wine and rafia wine make.
  • Warri men dey like to drink sapele water.  — (Men from Warri love to drink gin.)
  • Sapele water don finish dat man life.  — (That man's life has been ruined by alcoholism.)

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink