sapele water
Naija
Etymology
From Deltal: Sapele (name of place for Delta state Nigeria), and English water
Pronunciation
- sápɛ́lɛ́wɔ̀tá
Noun
- Hot drink wey dem dey use palm wine and rafia wine make.
- Warri men dey like to drink sapele water. — (Men from Warri love to drink gin.)
- Sapele water don finish dat man life. — (That man's life has been ruined by alcoholism.)
Synonym
Translation
- English: alcoholic drink