scarf

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English scarf

Pronunciation

  • skâf

Play Play

Noun

  • Di fashion cloth wey get different different style wey woman dey tie ontop head.
  • If you no tie scarf, dem no go allow you enter church o.  — (To be allowed into church a woman needs to have on a scarf.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: scarf