Difference between revisions of "scarf"

Line 25: Line 25:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[gele]], [[head tie]]
+
* [[gele]], [[headtie]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 16:12, 23 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English scarf

Pronunciation

  • skâf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 34975

Noun

Na one kind cloth wey woman dey use wrap head design Na di fashion cloth wey e dey for different different style wey woman dey tie ontop head when e wear traditional cloth.

  • If you no tie scarf, dem no go allow you enter church o.  — (Egbokhare_2021, To be allowed into church a woman needs to have on a scarf.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: scarf