scarf

Revision as of 18:43, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English scarf

Pronunciation

  • skâf

Play Play

Noun

  • Na one kind cloth wey woman dey use wrap head design

Na di fashion cloth wey e dey for different different style wey woman dey tie ontop head when e wear traditional cloth.

  • If you no tie scarf, dem no go allow you enter church o.  — (Egbokhare_2021, To be allowed into church a woman needs to have on a scarf.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: scarf