scarf
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English scarf
Pronunciation
- skâf
Noun
- Di fashion cloth wey get different different style wey woman dey tie ontop head.
- If you no tie scarf, dem no go allow you enter church o. — (To be allowed into church a woman needs to have on a scarf.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: scarf