Difference between revisions of "scatterscatter"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Make person dey do someting any how. |
− | :* {{ux|dv|Na '''scatterscatter''' una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.|( | + | :* {{ux|dv|Na '''scatterscatter''' una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.|(NSC_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)}} |
− | :* {{ux|dv|Our '''scatterscatter''' [[padi]] don show again .|( | + | :* {{ux|dv|Our '''scatterscatter''' [[padi]] don show again .|(NSC_2020, Our disorganised friend has arrived.)}} |
+ | |||
===Related form=== | ===Related form=== | ||
* [[scatter]] | * [[scatter]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''Disorganised person'' | * English: ''Disorganised person'' |
Revision as of 23:06, 20 December 2022
Naija
Etymology
From: English scatter
Pronunciation
- skàtàskátá
Adjective
- Make person dey do someting any how.
- Na scatterscatter una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house. — (NSC_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)
- Our scatterscatter padi don show again . — (NSC_2020, Our disorganised friend has arrived.)
Related form
Translation
- English: Disorganised person