Difference between revisions of "scatterscatter"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''scatter'' | From: English ''scatter'' |
Revision as of 23:08, 20 December 2022
Naija
Etymology
From: English scatter
Pronunciation
- skàtàskátá
Adjective
- Make person dey do someting any how.
- Na scatterscatter una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house. — (NSC_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)
- Our scatterscatter padi don show again . — (NSC_2020, Our disorganised friend has arrived.)
Related form
Translation
- English: Disorganised person