Difference between revisions of "scatterscatter"

 
Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make person dey do someting any how.
 
* Make person dey do someting any how.
:* {{ux|dv|Na '''scatterscatter''' una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.|(NSC_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)}}
+
:* {{ux|dv|Na '''scatterscatter''' una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.|(Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)}}
:* {{ux|dv|Our '''scatterscatter''' [[padi]] don show again .|(NSC_2020, Our disorganised friend has arrived.)}}
+
:* {{ux|dv|Our '''scatterscatter''' [[padi]] don show again .|(Our disorganised friend has arrived.)}}
  
 
===Related form===
 
===Related form===

Latest revision as of 12:11, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English scatter

Pronunciation

  • skàtàskátá

Play Play

Adjective

  • Make person dey do someting any how.
  • Na scatterscatter una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.  — (Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)
  • Our scatterscatter padi don show again .  — (Our disorganised friend has arrived.)

Related form

Translation

  • English: Disorganised person