Difference between revisions of "school"
TellaSamson (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * skul | + | * [[skul]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | from English school | + | from English ''school'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * skûl |
<sm2>Pcm-ng-school.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-school.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-school.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-school.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Frequency=== | ===Frequency=== | ||
Line 17: | Line 16: | ||
* Frequency in raw corpus: 2622 | * Frequency in raw corpus: 2622 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 158 | * Frequency rank in raw corpus: 158 | ||
− | |||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | + | Where person dey go make dem teach am someting. | |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | |||
#: {{ux|dv|I con start primary '''school''', |(ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__13, Then I started primary school.)}} | #: {{ux|dv|I con start primary '''school''', |(ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__13, Then I started primary school.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Some people, na '''school''', and professional work. |(NST_cleaned__20551, For some people, it's school and a professional job)}} | + | #: {{ux|dv| Some people, na '''school''', and professional work. |(NST_cleaned__20551, For some people, it's school and a professional job)}} |
− | #: {{ux|dv|Naim I come begin dey teach for one nursery, and primary '''school'''. |(NST_cleaned__25018,Then I began to teach at | + | #: {{ux|dv| Naim I come begin dey teach for one nursery, and primary '''school'''. |(NST_cleaned__25018,Then I began to teach at a nursery and primary school.)}} |
− | + | #: {{ux|dv| Di tings wey I learn for '''school''' na im dey help me so. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, The things I learnt in school are helping me now.)}} | |
===Derived=== | ===Derived=== | ||
− | # [[ | + | # [[law school]] : Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria |
#: {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school)}} | #: {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school)}} | ||
− | #[[ | + | #[[school bus]] |
#:{{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)}} | #:{{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)}} | ||
− | # [[ | + | # [[school fees]] : Na money wey dem dey pay for school wey person dey go. |
#: {{ux|dv|Con pay my school fees. |(ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I paid my '''school fees'''.)}} | #: {{ux|dv|Con pay my school fees. |(ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I paid my '''school fees'''.)}} | ||
#: {{ux|dv|No school fees, no food. |(IBA_21_Obodo-Barracks_MG__25, No '''school fees''', no food.)}} | #: {{ux|dv|No school fees, no food. |(IBA_21_Obodo-Barracks_MG__25, No '''school fees''', no food.)}} |
Revision as of 20:01, 5 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
from English school
Pronunciation
- skûl
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 218
- Frequency rank in NSC treebank: 75
- Frequency in raw corpus: 2622
- Frequency rank in raw corpus: 158
Definition
Where person dey go make dem teach am someting.
Noun
- I con start primary school, — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__13, Then I started primary school.)
- Some people, na school, and professional work. — (NST_cleaned__20551, For some people, it's school and a professional job)
- Naim I come begin dey teach for one nursery, and primary school. — (NST_cleaned__25018,Then I began to teach at a nursery and primary school.)
- Di tings wey I learn for school na im dey help me so. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The things I learnt in school are helping me now.)
Derived
- law school : Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria
- Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. — (bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school)
- school bus
- Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday. — (bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)
- school fees : Na money wey dem dey pay for school wey person dey go.
- Con pay my school fees. — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I paid my school fees.)
- No school fees, no food. — (IBA_21_Obodo-Barracks_MG__25, No school fees, no food.)
Translations
- English: School