Difference between revisions of "school"

Line 26: Line 26:
 
#: {{ux|dv| Di tings wey I learn for '''school''' na im dey help me so. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, The things I learnt in school are helping me now.)}}
 
#: {{ux|dv| Di tings wey I learn for '''school''' na im dey help me so. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, The things I learnt in school are helping me now.)}}
 
===Derived===
 
===Derived===
 
+
[[law school]] [[school bus]]
# [[law school]] : Na school wey people wey be sey dem read law for university go go before dem go fit practice law for Nigeria
 
#: {{ux|dv|Dem just do wetin dem dey call 'call to bar' for lawyers wey graduate for law school. |(bbc__77211, They just did what they call a 'call to bar' for the lawyers who have graduated from law school)}}
 
#[[school bus]]
 
#:{{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)}}
 
# [[school fees]] : Na money wey dem dey pay for school wey person dey go.
 
# [[school fees]] : Na money wey dem dey pay for school wey person dey go.

Revision as of 20:41, 5 November 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

from English school

Pronunciation

  • skû

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 218
  • Frequency rank in NSC treebank: 75
  • Frequency in raw corpus: 2622
  • Frequency rank in raw corpus: 158

Definition

Where person dey go make dem teach am someting.

Noun

  1. I con start primary school,  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__13, Then I started primary school.)
    Some people, na school, and professional work.  — (NST_cleaned__20551, For some people, it's school and a professional job)
    Naim I come begin dey teach for one nursery, and primary school.  — (NST_cleaned__25018,Then I began to teach at a nursery and primary school.)
    Di tings wey I learn for school na im dey help me so.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, The things I learnt in school are helping me now.)

Derived

law school school bus

  1. Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday.  — (bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)
  2. school fees : Na money wey dem dey pay for school wey person dey go.
    Con pay my school fees.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I paid my school fees.)
    No school fees, no food.  — (IBA_21_Obodo-Barracks_MG__25, No school fees, no food.)

Translations

  • English: School