school

Revision as of 23:10, 20 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Related form)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: school

Pronunciation

  • skû

Play Play



Noun

  • Where person dey go make dem teach am someting.
  • I con start primary school.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__13, Then I started primary school.)
  • Naim I come begin dey teach for one nursery, and primary school.  — (NST_cleaned__25018,Then I began to teach at a nursery and primary school.)

Related form

Translations

  • English: School