Difference between revisions of "scope"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-scope.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-scope.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-scope.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-scope.m.ogg</sm2>  
 +
 +
===Verb===
 +
# make person tell anoder person someting wey no be true.
 +
#:*{{ux|dv| Abeg, no '''scope''' me. Give me di [[money]].|(Egbokhare_2021, Please do not lie to me; let me have the money.)}}
 +
# Make man dey try tell woman wetin go make di woman gree make two of dem dey [[like like]] deirsef.
 +
#:* {{ux|dv| After you don '''scope''' di babe finish now, she gree? |(NSC_2021, After you've wooed the lady, did she say yes?)}}
 +
#:* {{ux|dv| How many babes you don '''scope''' dis week? De go gader beat you o. No go '''scope''' person wife. |(NSC_2021, How many ladies have you wooed this week? They'll all come around to give you a beating. Make sure you don't woo someone's wife.)}}
 +
====Translations====
 +
* English: ''lie'', ''woo''
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Lie wey person dey talk give anoder person.
+
* Wetin person tell anoder person wey no be true.
:*{{ux|dv| Abeg, no '''scope''' me. Give me di [[money]].|(Egbokhare_2021, Please do not lie to me; let me have the money.)}}
+
:* {{ux|dv| You just dey talk [[supri supri]] dey give dem '''scope'''|(NSC_2021, You were speaking to them a white person, and you were lying.)}}
====Translations====
+
:* {{ux|dv| No give me '''scope'''. Just tell me. Wetin really happen? |(NSC_2021, Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)}}
 +
 
 +
====Translation====
 
* English: ''lie''
 
* English: ''lie''

Revision as of 00:09, 4 August 2021

Naija

Etymology

From: English scope

Pronunciation

  • skôp

Play

Verb

  1. make person tell anoder person someting wey no be true.
    • Abeg, no scope me. Give me di money.  — (Egbokhare_2021, Please do not lie to me; let me have the money.)
  2. Make man dey try tell woman wetin go make di woman gree make two of dem dey like like deirsef.
    • After you don scope di babe finish now, she gree?  — (NSC_2021, After you've wooed the lady, did she say yes?)
    • How many babes you don scope dis week? De go gader beat you o. No go scope person wife.  — (NSC_2021, How many ladies have you wooed this week? They'll all come around to give you a beating. Make sure you don't woo someone's wife.)

Translations

  • English: lie, woo

Noun

  • Wetin person tell anoder person wey no be true.
  • You just dey talk supri supri dey give dem scope  — (NSC_2021, You were speaking to them a white person, and you were lying.)
  • No give me scope. Just tell me. Wetin really happen?  — (NSC_2021, Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)

Translation

  • English: lie