Difference between revisions of "scope"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person tell anoder person wey no be true. | * Wetin person tell anoder person wey no be true. | ||
− | :* {{ux|dv| You just dey talk [[supri supri]] dey give dem '''scope'''|(NSC_2021, You were speaking to them a | + | :* {{ux|dv| You just dey talk [[supri supri]] dey give dem '''scope'''.|(NSC_2021, You were speaking to them like a foreigner, and you were lying.)}} |
:* {{ux|dv| No give me '''scope'''. Just tell me. Wetin really happen? |(NSC_2021, Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)}} | :* {{ux|dv| No give me '''scope'''. Just tell me. Wetin really happen? |(NSC_2021, Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''lie'' | * English: ''lie'' |
Revision as of 23:17, 20 December 2022
Naija
Etymology
From: English scope
Pronunciation
- skôp
Verb
- Make person tell anoder person someting wey no be true.
- Abeg, no scope me. Give me di money. — (Egbokhare_2021, Please do not lie to me. Let me have the money.)
- Make man dey try tell woman wetin go make di woman gree make two of dem dey like like deirsef.
- After you don scope di babe finish now, she gree? — (NSC_2021, After you've wooed the lady, did she say yes?)
- How many babes you don scope dis week? De go gader beat you o. No go scope person wife. — (NSC_2021, How many ladies have you wooed this week? They'll all come around to give you a beating. Make sure you don't woo someone's wife.)
Translations
- English: lie, woo
Noun
- Wetin person tell anoder person wey no be true.
- You just dey talk supri supri dey give dem scope. — (NSC_2021, You were speaking to them like a foreigner, and you were lying.)
- No give me scope. Just tell me. Wetin really happen? — (NSC_2021, Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)
Translation
- English: lie