Difference between revisions of "scope"
(→Naija) |
|||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''scope'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-scope.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-scope.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | # Make person tell anoder person someting wey no be true. |
− | * | + | #:*{{ux|dv| Abeg, no '''scope''' me. Give me di [[money]].|(Please do not lie to me. Let me have the money.)}} |
− | + | # Make man dey try tell woman wetin go make di woman gree make two of dem dey [[like like]] deirsef. | |
− | * | + | #:* {{ux|dv| After you don '''scope''' di babe finish now, she gree? |(After you've wooed the lady, did she say yes?)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| How many babes you don '''scope''' dis week? De go gader beat you o. No go '''scope''' person wife. |( How many ladies have you wooed this week? They'll all come around to give you a beating. Make sure you don't woo someone's wife.)}} | |
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''lie'', ''woo'' | |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | scope: lie | + | * Wetin person tell anoder person wey no be true. |
+ | :* {{ux|dv| You just dey talk [[supri supri]] dey give dem '''scope'''.|(You were speaking to them like a foreigner, and you were lying.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| No give me '''scope'''. Just tell me. Wetin really happen? |(Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)}} | ||
− | + | ====Translation==== | |
− | + | * English: ''lie'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * English: lie |
Latest revision as of 12:12, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English scope
Pronunciation
- skôp
Verb
- Make person tell anoder person someting wey no be true.
- Abeg, no scope me. Give me di money. — (Please do not lie to me. Let me have the money.)
- Make man dey try tell woman wetin go make di woman gree make two of dem dey like like deirsef.
- After you don scope di babe finish now, she gree? — (After you've wooed the lady, did she say yes?)
- How many babes you don scope dis week? De go gader beat you o. No go scope person wife. — ( How many ladies have you wooed this week? They'll all come around to give you a beating. Make sure you don't woo someone's wife.)
Translations
- English: lie, woo
Noun
- Wetin person tell anoder person wey no be true.
- You just dey talk supri supri dey give dem scope. — (You were speaking to them like a foreigner, and you were lying.)
- No give me scope. Just tell me. Wetin really happen? — (Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)
Translation
- English: lie