scope

Revision as of 18:22, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English scope

Pronunciation

  • skôp

Play

Noun

  • Lie wey person dey talk give anoder person.
  • Abeg, no scope me. Give me di money.  — (Egbokhare_2021, Please do not lie to me; let me have the money.)

Translations

  • English: lie