scope

Naija

Etymology

From: English scope

Pronunciation

  • skôp

Play

Verb

  1. make person tell anoder person someting wey no be true.
    • Abeg, no scope me. Give me di money.  — (Egbokhare_2021, Please do not lie to me; let me have the money.)
  2. Make man dey try tell woman wetin go make di woman gree make two of dem dey like like deirsef.
    • After you don scope di babe finish now, she gree?  — (NSC_2021, After you've wooed the lady, did she say yes?)
    • How many babes you don scope dis week? De go gader beat you o. No go scope person wife.  — (NSC_2021, How many ladies have you wooed this week? They'll all come around to give you a beating. Make sure you don't woo someone's wife.)

Translations

  • English: lie, woo

Noun

  • Wetin person tell anoder person wey no be true.
  • You just dey talk supri supri dey give dem scope  — (NSC_2021, You were speaking to them a white person, and you were lying.)
  • No give me scope. Just tell me. Wetin really happen?  — (NSC_2021, Don't lie to me. Just tell me. What really happened?)

Translation

  • English: lie