Difference between revisions of "see"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make | + | # Make person use im eye take know as tings be for di world. |
#:*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}} | #:*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}} | ||
− | |||
#:*{{ux|dv|Di light from her phone make am '''see''' as dem dey rape her daughter. |(bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)}} | #:*{{ux|dv|Di light from her phone make am '''see''' as dem dey rape her daughter. |(bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)}} | ||
# Make someting enter inside person mind con clear. | # Make someting enter inside person mind con clear. |
Revision as of 21:04, 20 January 2022
Naija
Etymology
From English: see
Pronunciation
- sî
Verb
- Make person use im eye take know as tings be for di world.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
- Di light from her phone make am see as dem dey rape her daughter. — (bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)
- Make someting enter inside person mind con clear.
- I see. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
- But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get. — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
- Na sey person meet anoder person.
- Who you go like see for Paradise? — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
- Your face do as if I dey, I dey see you before. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: see