Difference between revisions of "see"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make someting enter inside person [[eye]] con clear.  
+
# Make person use im eye take know as tings be for di world.
:*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}}
+
#:*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}}
:*{{ux|dv|'''See''' for yasef; |(bbc__87475, Take a look yourself.)}}
+
#:*{{ux|dv| De no talk sey na you do am. De just dey ask you make you talk wetin you '''see'''.|(They are not saying that you did it. They are just asking you to say what you saw.)}}
:*{{ux|dv|Di light from her phone make am '''see''' as dem dey rape her daughter. |(bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)}}
+
# Make someting enter inside person mind con clear.
* Make someting enter inside person mind con clear.
+
#:*{{ux|dv| I '''see'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)}}  
:*{{ux|dv| I '''see'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)}}  
+
#:*{{ux|dv| But e no punish dem, e try '''see''' if dem don change the kind bad mind wey dem get. |(jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)}}
:*{{ux|dv| But e no punish dem, e try '''see''' if dem don change the kind bad mind wey dem get. |(jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)}}
+
# Na sey person meet anoder person.
* Na sey person meet anoder person.
+
#:*{{ux|dv| Who you go like '''see''' for Paradise? |(jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)}}
:*{{ux|dv| Who you go like '''see''' for Paradise? |(jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)}}
+
#:*{{ux|dv| Your face do as if I dey, I dey '''see''' you before. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)}}
:*{{ux|dv| Your face do as if I dey, I dey '''see''' you before. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*  [[seeroad]], [[see finish]]
 
*  [[seeroad]], [[see finish]]

Latest revision as of 12:13, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: see

Pronunciation

Play Play

Verb

  1. Make person use im eye take know as tings be for di world.
    • See am!  — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
    • De no talk sey na you do am. De just dey ask you make you talk wetin you see.  — (They are not saying that you did it. They are just asking you to say what you saw.)
  2. Make someting enter inside person mind con clear.
    • I see.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
    • But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get.  — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
  3. Na sey person meet anoder person.
    • Who you go like see for Paradise?  — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
    • Your face do as if I dey, I dey see you before.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: see