Difference between revisions of "see"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''see'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * sî |
<sm2>Pcm-ng-see.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-see.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-see.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-see.m.ogg</sm2> | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make someting enter inside person [[eye]] con clear. | |
− | + | :*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|'''See''' for yasef; |(bbc__87475, Take a look yourself.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Di light from her phone make am '''see''' as dem dey rape her daughter. |(bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)}} | |
− | + | * Make someting enter inside person mind con clear. | |
− | + | :*{{ux|dv| I '''see'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| But e no punish dem, e try '''see''' if dem don change the kind bad mind wey dem get. |(jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)}} | |
− | + | * Na sey person meet anoder person. | |
− | + | :*{{ux|dv| Who you go like '''see''' for Paradise? |(jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| Your face do as if I dey, I dey '''see''' you before. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)}} | |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[seeroad]], [[see finish]] | * [[seeroad]], [[see finish]] |
Revision as of 18:19, 3 August 2021
Naija
Etymology
From English: see
Pronunciation
- sî
Verb
- Make someting enter inside person eye con clear.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
- See for yasef; — (bbc__87475, Take a look yourself.)
- Di light from her phone make am see as dem dey rape her daughter. — (bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)
- Make someting enter inside person mind con clear.
- I see. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
- But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get. — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
- Na sey person meet anoder person.
- Who you go like see for Paradise? — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
- Your face do as if I dey, I dey see you before. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: see