Difference between revisions of "see"

Line 59: Line 59:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''see''

Revision as of 22:56, 14 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English see

Pronunciation

  • si

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 476
  • Frequency rank in NSC treebank: 42
  • Frequency in raw corpus: 8116
  • Frequency rank in raw corpus: 49

Verb

Make someting de clear for inside eye

  1. See am!  — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)

Make someting dey clear for person mind

  1. I see.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I see.)
    You see.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__38, You see ?)
    Meh dey see road o!  — (IBA_03_Womanisers_MG__34, Go out!)
  2. Na sey person meet anoder person.
    We dey happy to see  — (jw__39137, __no translation__)
    Who you go like see for Paradise?  — (jw__22689, __no translation__)
    Come, and see everywhere.  — (PRT_10_Market_DG__15, Come and see everywhere.)
    See for yasef;  — (bbc__87475, __no translation__)
    Dey see,  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__45, Do you see ?)
    Try dey see,  — (jw__38287, __no translation__)
    Your face do as if I dey, I dey see you before.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, Your look like someone I have seen before.)
    Ah see' hell fire for seka say I wan win Miss Cameroon'  — (bbc__8634, __no translation__)
    Di light from her phone make am see as dem dey rape her daughter.  — (bbc__17370, __no translation__)
    But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get.  — (jw__21626, __no translation__)
    Just see!  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__132, Just see !)
    Haha see now, I don dey lean.  — (JOS_23_Wedding_DG__143, Haha look, I have become thin.)
    If you you ask dat question, me o, I dey work, and I see  — (BEN_20_Fasting_DG__58, If you... you asked that question... in my own case, I am working and I see...)
    Suleiman Kadir, wey be NEMA tok tok pesin, tell AFP say, As e be so, na 26 deadi bodi we don take our eyes see and recover but di number fit increase from Monday attack.  — (bbc__92562, __no translation__)
    Di last day wey Nigerians go take see or buy shayo wey dem dey sell inside small small 'nylon' sachets and plastic bottles na January 31, 2024, according to new order from Nigerian goment.  — (bbc__35551, __no translation__)
  3. iobj (frequency:2)
    See aint notin you can do about it.  — (NST_cleaned__31079, __no translation__)
    Di Ondo state government go also host, oga Osinbajo to one chop-chop owambe party dis evening and e go today e go visit some school-dem and market-dem wey dey across di state, to use ein own eye see for di very first time, how de dey implement di social investment programs-dem wey government put for yonda, wey some of dem include di home grown school feeding program and di government enterprise empowerment program.  — (ja102__1618, __no translation__)
  4. cc-dep (frequency:2)
    sey see di...  — (NST_cleaned__37765, __no translation__)
    I will try, and see if deir…  — (JOS_39_Driver-Lady_M__19, I will try and see if their...)

Related forms

  1. E be like sey I see bobo here.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)
    You no dey waka, e be like sey you no dey see road!  — (IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)

Synonyms

Translations

  • English: see