Difference between revisions of "see"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
#Make someting enter inside person [[eye]] con clear. | #Make someting enter inside person [[eye]] con clear. | ||
#:*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}} | #:*{{ux|dv|'''See''' am! |(WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)}} | ||
− | #:* | + | #:*{{ux|dv|'''See''' for yasef; |(bbc__87475, Take a look yourself.)}} |
− | #: {{ux|dv|Di light from her phone make am '''see''' as dem dey rape her daughter. |(bbc__17370, | + | #:*{{ux|dv|Di light from her phone make am '''see''' as dem dey rape her daughter. |(bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)}} |
#Make someting enter inside person mind con clear. | #Make someting enter inside person mind con clear. | ||
#:*{{ux|dv|I '''see'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)}} | #:*{{ux|dv|I '''see'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|But e no punish dem, e try '''see''' if dem don change the kind bad mind wey dem get. |(jw__21626, | + | #:*{{ux|dv|But e no punish dem, e try '''see''' if dem don change the kind bad mind wey dem get. |(jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)}} |
#Na sey person meet anoder person. | #Na sey person meet anoder person. | ||
− | #:*{{ux|dv|Who you go like '''see''' for Paradise? |(jw__22689, )}} | + | #:*{{ux|dv|Who you go like '''see''' for Paradise? |(jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)}} |
#:*{{ux|dv|Your face do as if I dey, I dey '''see''' you before. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)}} | #:*{{ux|dv|Your face do as if I dey, I dey '''see''' you before. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)}} | ||
Revision as of 23:18, 14 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English see
Pronunciation
- si
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 476
- Frequency rank in NSC treebank: 42
- Frequency in raw corpus: 8116
- Frequency rank in raw corpus: 49
Verb
- Make someting enter inside person eye con clear.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
- See for yasef; — (bbc__87475, Take a look yourself.)
- Di light from her phone make am see as dem dey rape her daughter. — (bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)
- Make someting enter inside person mind con clear.
- I see. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
- But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get. — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
- Na sey person meet anoder person.
- Who you go like see for Paradise? — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
- Your face do as if I dey, I dey see you before. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: see