Difference between revisions of "see"
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-see.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-see.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-see.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-see.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 13:09, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English see
Pronunciation
- si
Verb
- Make someting enter inside person eye con clear.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
- See for yasef; — (bbc__87475, Take a look yourself.)
- Di light from her phone make am see as dem dey rape her daughter. — (bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)
- Make someting enter inside person mind con clear.
- I see. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
- But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get. — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
- Na sey person meet anoder person.
- Who you go like see for Paradise? — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
- Your face do as if I dey, I dey see you before. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: see