see

Revision as of 18:19, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: see

Pronunciation

Play Play

Verb

  • Make someting enter inside person eye con clear.
  • See am!  — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
  • See for yasef;  — (bbc__87475, Take a look yourself.)
  • Di light from her phone make am see as dem dey rape her daughter.  — (bbc__17370, She was able to witness how her daughter was raped because of the reflection of light from her phone.)
  • Make someting enter inside person mind con clear.
  • I see.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
  • But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get.  — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
  • Na sey person meet anoder person.
  • Who you go like see for Paradise?  — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
  • Your face do as if I dey, I dey see you before.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: see