Difference between revisions of "see finish"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* sífinìʃ
 
* sífinìʃ
 +
 +
<sm2>Pcm-ng-see finish.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-see finish.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 21:09, 20 January 2022

Naija

Alternative form

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ



Noun

  • When person no get level for anoder person eye.
  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish.  — (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
  • So, see finish don enta shebi?  — (NSC_Agnes_2020, You have started disrespecting me now?)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: disregard, disrespect