Difference between revisions of "see finish"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 5: Line 5:
 
English: ''see'' and ''finish''
 
English: ''see'' and ''finish''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* sífinìʃ
+
* sífīnìʃ
 
 
 
<sm2>Pcm-ng-seefinish.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-seefinish.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-seefinish.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-seefinish.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*When person no get [[level]] for anoder person eye.
+
*Wetin dey happen wey be sey person no get [[level]] for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before.
:* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}}
+
:* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}}
:* {{ux|dv| So, '''see finish''' don [[enta]] shebi?|(NSC_2020, You have started disrespecting me now?)}}
+
:* {{ux|dv| So, '''see finish''' don [[enta]] shebi?|(You have started disrespecting me now?)}}
  
 
===Related form===
 
===Related form===

Latest revision as of 15:05, 9 March 2024

Naija

Alternative form

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífīnìʃ

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person no get level for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before.
  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish.  — (I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
  • So, see finish don enta shebi?  — (You have started disrespecting me now?)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: disregard, disrespect