Difference between revisions of "see finish"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | *Wetin dey happen wey be sey person no get [[level]] for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before. |
:* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}} | :* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}} | ||
:* {{ux|dv| So, '''see finish''' don [[enta]] shebi?|(You have started disrespecting me now?)}} | :* {{ux|dv| So, '''see finish''' don [[enta]] shebi?|(You have started disrespecting me now?)}} |
Latest revision as of 15:05, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sífīnìʃ
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person no get level for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before.
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish. — (I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
- So, see finish don enta shebi? — (You have started disrespecting me now?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard, disrespect