Difference between revisions of "see finish"

Line 11: Line 11:
 
:* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}}
 
:* {{ux|dv| So, '''see finish''' don enta shebi?|(NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)}}
 
:* {{ux|dv| So, '''see finish''' don enta shebi?|(NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)}}
 +
===Related form===
 +
* [[see]], [[seeroad]]
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
 
* [[insult]]
 
* [[insult]]

Revision as of 18:13, 3 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Noun

  • When person no get level for anoder person eye.
  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish.  — (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
  • So, see finish don enta shebi?  — (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: disregard, disrespect