Difference between revisions of "see finish"
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative form=== | ===Alternative form=== | ||
− | [[ | + | [[seefinish]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 13:21, 8 October 2020
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sí finìʃ
Definition
- Sey person no get level for anoder person eye.
Noun
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish — (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
- So, see finish don enta shebi? — (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
- With this government, see finish full everywhere? — (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard, over familarity.