Difference between revisions of "see finish"

Line 11: Line 11:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
* Sey person no get [[level]] for anoder person eye.
+
: Sey person no get [[level]] for anoder person eye.
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 14:15, 18 October 2020

Naija

Alternative form

seefinish

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sí finìʃ

Definition

Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish  —  (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
  • So, see finish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
  • With this government, see finish full everywhere?  —  (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)

Synonyms

insult

Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard, over familarity.