Difference between revisions of "see finish"

Line 16: Line 16:
 
* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish''' | (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)}}
 
* {{ux|dv| So, '''see finish''' don enta shebi?| (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)}}
 
* {{ux|dv| So, '''see finish''' don enta shebi?| (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)}}
* {{ux|dv| With this government, '''see finish''' full everywhere?| (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)}}
+
* {{ux|dv| With this government, '''see finish''' full everywhere.| (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)}}
  
===Synonyms===
 
===Synonyms===

Revision as of 14:22, 18 October 2020

Naija

Alternative form

seefinish

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Definition

Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish  —  (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
  • So, see finish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
  • With this government, see finish full everywhere.  —  (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)

Synonyms

insult

Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard, disrespect