see finish

Revision as of 18:11, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Noun

  • When person no get level for anoder person eye.
  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish.  — (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
  • So, see finish don enta shebi?  — (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: disregard, disrespect