see finish
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sífīnìʃ
Noun
- When person no get level for anoder person eye.
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish. — (I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
- So, see finish don enta shebi? — (You have started disrespecting me now?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard, disrespect