see finish

Revision as of 14:22, 18 October 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative form

seefinish

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Definition

Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish  —  (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
  • So, see finish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
  • With this government, see finish full everywhere.  —  (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)

Synonyms

insult

Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard, disrespect