Difference between revisions of "see road"

(Created page with "===Alternative form of=== *seeroad")
 
 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
===Alternative form of===
+
==Naija==
*[[seeroad]]
+
===Alternative forms===
 +
* [[seeroad]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
From: English ''see'' and ''road''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
*sírôd
 +
<sm2>Pcm-ng-see road.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-see road.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Verb phrase===
 +
# Make di way wey person [[head]] and [[eye]] dey, clear well well.
 +
#:* {{ux|dv|I no '''seeroad'''.|(I did’t see any opportunities.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Na when some people [[shak]] finish de dey '''seeroad'''.|(When some people are drunk they get ideas.)}}
 +
# Make person dey see tings wey dey happen for spirit wey normal person no fit see.
 +
#:* {{ux|dv| Im talk sey for im family dem dey '''see road'''. | (He said that people in his family can see things beyond the physical.) }}
 +
#:* {{ux|dv| When you small you no hear sey if you go carry wetin dey dog eye con put for your eye sey you go dey '''see road'''? | (When you were a child didn’t you hear that if you take rheum from a dog and put in in your eye you’ll be able to see spiritual things?) }}
 +
====Related forms====
 +
* [[see]], [[see finish]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''to have clear thinking faculty/perception, see opportunities, see metaphysically''

Latest revision as of 15:42, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English see and road

Pronunciation

  • sírôd

Play Play

Verb phrase

  1. Make di way wey person head and eye dey, clear well well.
    • I no seeroad.  — (I did’t see any opportunities.)
    • Na when some people shak finish de dey seeroad.  — (When some people are drunk they get ideas.)
  2. Make person dey see tings wey dey happen for spirit wey normal person no fit see.
    • Im talk sey for im family dem dey see road.  —  (He said that people in his family can see things beyond the physical.)
    • When you small you no hear sey if you go carry wetin dey dog eye con put for your eye sey you go dey see road?  —  (When you were a child didn’t you hear that if you take rheum from a dog and put in in your eye you’ll be able to see spiritual things?)

Related forms

Translations

  • English: to have clear thinking faculty/perception, see opportunities, see metaphysically