Difference between revisions of "seefinish"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
 +
===Alternative form===
 +
  [[see finish]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 12: Line 15:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''seefinish''' | ( I don't blame you, it's because I have been friendly with you that has caused this disregard)}}
 
* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''seefinish''' | ( I don't blame you, it's because I have been friendly with you that has caused this disregard)}}
* {{ux|dv| '''seefinish''' don enta shebi?| (NSC_Agnes_2020. Disrespect has started?)}}
+
* {{ux|dv| '''seefinish''' don enta shebi?| (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)}}
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
  [[see finish]]
+
  [[mates]] [[insult]]
 
===Antonyms
 
===Antonyms
 
  [[respect]]
 
  [[respect]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''disregard''
 
* English: ''disregard''

Revision as of 16:11, 6 October 2020

Naija

Alternative form

 see finish

Etymology

English: see, finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Definition

  • Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  ( I don't blame you, it's because I have been friendly with you that has caused this disregard)
  • seefinish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)

Synonyms

mates insult

===Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard