Difference between revisions of "seefinish"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Synonyms=== | ===Synonyms=== | ||
[[insult]] | [[insult]] | ||
− | ===Antonyms | + | |
+ | ===Antonyms=== | ||
[[respect]] | [[respect]] | ||
+ | |||
===Translations=== | ===Translations=== | ||
* English: ''disregard'' | * English: ''disregard'' |
Revision as of 11:42, 7 October 2020
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sífinìʃ
Definition
- Sey person no get level for anoder person eye.
Noun
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish — (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
- So, seefinish don enta shebi? — (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
- With this government, seefinish full everywhere? — (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard