Difference between revisions of "seefinish"

Line 11: Line 11:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
* Sey person no get [[level]] for anoder person eye.
+
:Sey person no get [[level]] for anoder person eye.
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 14:15, 18 October 2020

Naija

Alternative form

see finish

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Definition

Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
  • So, seefinish don enta shebi? You have started disrespecting me now?)  — {{{3}}}
  • With this government, seefinish full everywhere?  —  (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)
  • Wen see finish enter, wife go dey talk to husband anyhow.  —  (NSC_Agnes_2020.

Synonyms

  • mates.

Translations

disregard

Synonyms

insult

Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard