seefinish

Revision as of 16:24, 6 October 2020 by 102.89.1.148 (talk)

Naija

Alternative form

 see finish

Etymology

English: see, finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Definition

  • Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  ( I don't blame you, it's because I have been friendly with you that has caused this disregard)
  • So, seefinish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
  • The government don seefinish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)

Synonyms

insult

===Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard