seefinish
Revision as of 16:28, 6 October 2020 by 102.89.1.148 (talk)
Naija
Alternative form
see finish
Etymology
English: see, finish
Pronunciation
- sífinìʃ
Definition
- Sey person no get level for anoder person eye.
Noun
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish — ( I don't blame you, it's because I have been friendly with you that has caused this disregard)
- So, seefinish don enta shebi? — (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
- With this government, seefinish full everywhere? — (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)
Synonyms
insult
===Antonyms
respect
Translations
- English: disregard