seefinish

Revision as of 11:41, 7 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative form

see finish

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífinìʃ

Definition

  • Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard)
  • So, seefinish don enta shebi?  —  (NSC_Agnes_2020. You have started disrespecting me now?)
  • With this government, seefinish full everywhere?  —  (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)

Synonyms

insult

===Antonyms

respect

Translations

  • English: disregard