Difference between revisions of "sef"

Line 17: Line 17:
  
 
===Particle (reflexive)===
 
===Particle (reflexive)===
# Word wey person dey use when e want talk join about di person wey e dey talk about for di [[talk talk]]  
+
* Word wey person dey use when e want talk join about di person wey e dey talk about for di [[talk talk]]  
 
:* {{ux|dv|you '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}}
 
:* {{ux|dv|you '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}}
 
:* {{ux|dv| Im papa '''sef''' dey come |(NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)}}
 
:* {{ux|dv| Im papa '''sef''' dey come |(NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)}}

Revision as of 10:42, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English self

Pronunciation

  • sɛ̂f

Play Play

Particle

  • Di main ting wey person wan talk about.
  • Who get de phone sef?  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who actually owns the phone?)
  • Wetin sef?  — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What?!)

Particle (reflexive)

  • Word wey person dey use when e want talk join about di person wey e dey talk about for di talk talk
  • you sef, you no dey try at all!.  — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
  • Im papa sef dey come  — (NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)

Synonyms

Translations

  • English: individual self, even