Difference between revisions of "selense"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
Line 8: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-selense.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-selense.m.ogg</sm2>  
  
===Usage===
+
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#na wen woman dey waka soft soft with shakara.
+
* Sey wen woman dey waka soft soft with shakara.
#:* {{ux|dv| Na di way di girl dey waka'''selense''' trip di guy.|(NSC_Legbeti_2020, It was the gait of the lady that excited the man.)}}
+
:* {{ux|dv| Na di way di girl dey waka'''selense''' trip di guy.|(NSC_Legbeti_2020, It was the gait of the lady that excited the man.)}}
#:* {{ux|dv| Dis your '''selense''' no fit Ajegunle o, na Lekki fit you.|(NSC_Legbeti_2020, Your strutting is out of place here in Ajegunle, you should be in Lekki.)}}
+
:* {{ux|dv| Dis your '''selense''' no fit Ajegunle o, na Lekki fit you.|(NSC_Legbeti_2020, Your strutting is out of place here in Ajegunle, you should be in Lekki.)}}
#Na dance step wey slow well well for elders
+
* Na dance step wey slow well well.
#:* {{ux|dv| Na '''selense''' dance be dis o.|(Egbokare_2020, This is a soft rhythmic dance step.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''selense''' dance be dis o.|(Egbokare_2020, This is a soft rhythmic dance step.)}}
#:* {{ux|dv|'''selense''' dance no dey reign again, na [[gbamgbamjigigi]].|(NSC_Legbeti_2020, Soft dance step is no longer in vogue, its now vibrant.)}}
+
:* {{ux|dv|'''selense''' dance no dey reign again, na [[gbamgbamjigigi]].|(NSC_Legbeti_2020, Soft dance step is no longer in vogue, its now vibrant.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jejeje]]
 
* [[jejeje]]

Revision as of 18:02, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play


Adjective

  • Sey wen woman dey waka soft soft with shakara.
  • Na di way di girl dey wakaselense trip di guy.  — (NSC_Legbeti_2020, It was the gait of the lady that excited the man.)
  • Dis your selense no fit Ajegunle o, na Lekki fit you.  — (NSC_Legbeti_2020, Your strutting is out of place here in Ajegunle, you should be in Lekki.)
  • Na dance step wey slow well well.
  • Na selense dance be dis o.  — (Egbokare_2020, This is a soft rhythmic dance step.)
  • selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi.  — (NSC_Legbeti_2020, Soft dance step is no longer in vogue, its now vibrant.)

Synonyms

Translations

  • English: softly