Difference between revisions of "selense"

Line 1: Line 1:
==Naija==
+
==Naija==y
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 11:12, 27 October 2020

==Naija==y

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play

Adjective

  1. na wen woman dey waka soft soft with shakara.
    • {{ux|dv|Na de way the girl dey wakaselense trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.)
    • {{ux|dv|This your selense ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (This your proud steps is not meant for people living in Nigeria. You should be abroad.)
  2. na dance step wey slow well well for elders
    • {{ux|dv|Na selense dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.)
    • {{ux|dv|selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi.| NSC_Agnes_2020. (Soft dance steps are no longer in vogue, its now hot gyration dance step)

Synonyms

Translations

  • English: softly, blithe