selense
Revision as of 13:14, 30 October 2020 by 154.66.33.178 (talk)
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- sɛ́lɛ́nsɛ́
Usage
Adjective
- na wen woman dey waka soft soft with shakara.
- Na di way di girl dey wakaselense trip di guy. — (NSC_Legbeti_2020, It was the gait of the lady that excited the man.)
- Dis your selense no fit Ajegunle o, na Lekki fit you. — (NSC_Legbeti_2020, Your strutting is out of place here in Ajegunle, you should be in Lekki.)
- Na dance step wey slow well well for elders
- Na selense dance be dis o. — (Egbokare_2020, This is a soft rhythmic dance step.)
- selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi. — (NSC_Legbeti_2020, Soft dance step is no longer in vogue, its now vibrant.)
Synonyms
Translations
- English: softly