selense

Revision as of 18:02, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play


Adjective

  • Sey wen woman dey waka soft soft with shakara.
  • Na di way di girl dey wakaselense trip di guy.  — (NSC_Legbeti_2020, It was the gait of the lady that excited the man.)
  • Dis your selense no fit Ajegunle o, na Lekki fit you.  — (NSC_Legbeti_2020, Your strutting is out of place here in Ajegunle, you should be in Lekki.)
  • Na dance step wey slow well well.
  • Na selense dance be dis o.  — (Egbokare_2020, This is a soft rhythmic dance step.)
  • selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi.  — (NSC_Legbeti_2020, Soft dance step is no longer in vogue, its now vibrant.)

Synonyms

Translations

  • English: softly